Is VDM Free Brand Ambassador wey Blord No Apply for?
As Blord import new electric bikes, before the bikes go touch ground, next thing we hear na big lies from Blord say VDM don carry petition go National Cybercrime Centre for Abuja.
VDM immediately drop disclaimer.
Every time Blord launch new product, he wan make VDM talk about him make him trend for free.
At this point, make VDM find a way to deal with this guy, if not the cycle no dey end
When Blord first talk say VDM be him lifetime ambassador, some ratels no understand wetin he mean. Now the meaning clear.
VDM na the only brand ambassador for this country wey no sign contract, no collect payment, but still dey promote product with full energy
Na marketing strategy wey nobody teach for business school be this, way Blord dey use.
~udochuku Orji

At this point, make VDM find a way to deal with this guy, if not the cycle no dey end 馃ぃ
When Blord first talk say VDM be him lifetime ambassador, some ratels no understand wetin he mean. Now the meaning clear.
VDM na the only brand ambassador for this country wey no sign contract, no collect payment, but still dey promote product with full energy 馃槶馃槀