Nigeria President, Bola Tinubu don approve protection and security for Fernando Dias Da Costa, Guinea Bissau presidential candidate for di November, 2025 presidential election, for inside di Nigerian Embassy for Guinea Bissau.
Inside one letter wey dey signed by Nigeria Minister of Foreign Affairs, Yusuf Tuggar and addressed to di President of di Economic Community of West African States, Ecowas, Omar Touray, oga Tugar say President Tinubu approve di "provision and of protection and security for di premises of di Nigerian Embassy inside Guinea-Bissau."
Dis dey come afta military takeover power for di kontri thrpugh coup as citizens bin dey wait for di outcome of di presidential election.

0 Commentarii
·0 Distribuiri
·366 Views