NOA to Blow N252m to Teach Youths Say ‘No Japa Syndrome’ – Wahala or Opportunity?
Omo, government dey serious oo! National Orientation Agency (NOA) don plan to spend N252 million to sensitise Nigerian youths against Japa Syndrome – the wahala wey make plenty young people dey run abroad for better life.
According to the 2026 budget, the money go cover three locations: Kebbi State (N77m), Owan federal constituency (N140m), and Cross River’s Calabar municipal/Odukpani (N35m).
This na part of bigger youth empowerment and sensitisation drive, wey also include drug abuse, FGM, domestic violence, and civic education. NOA talk say dem dey target reach 3 million Nigerians daily through awareness campaigns.
Minister of Budget, Senator Atiku Bagudu, don beg youths to stop illegal migration, say government don arrange measures to empower them inside Naija.

0 Comments
·0 Shares
·695 Views